A #spokenword #storytelling track which tells my experience while on a journey and while at my destination.
Beats by Whitesand-Eternity. We own no rights to the sound
Give we chop wei ei enough for we for this day
And excuse we bad like we too excuse the pipo wei dem do we bad
No lep we go for bad road
But muv we for bad things amen
Massa I no de hear my head
You no be tori me se na so oside trong like pikin wei trong head
I don waka, I don nieh kind by kind ting, now so na time for man for use ye head
Mala for today nova yet show
I de wait some budget, I no know if ei go las las show
My man gimme 1stick Benson se if chop no de, at least make I flow
My life now so de turn into film, oboy this one no be show
Banga flop for here to magic, na this one go surely drown my sorrow
Any man de check na yeself , bro I'm riding solo
This oside na jungle no be lie
It's survival of the fittest sote die
Even sep ya men dem go mash you like se dem no ever know you y
I'm learning to be heartless, I no de look man for eye
Blood wei de ya man ye eye, I fit lose man ye eye still go ye cry die
Now so I no de leavam make temptation follow me, na me sep sep I de follow temptation
Good boy no de pay, I don solve that equation
Situation critical even though wei I don reach my destination
For the past days, I don de do a lot of calculation
Anything wei go give me budget, I no de mind for box the card, man na fess man with a vision
I don join some sara remme wei me and ye de function
I de keep ye fine, ye too de keep me fine, that one na balanced equation
The plan na for marry the reme get my docy then wait make reme meng then claim property, that one na planification
I de pickup for my nguess mendem for contry, I know se I get my sure cut, that one na commission
Make that nga dem for contry ready cuz when I cam, functioning na back to back, that one na satisfaction
Bro this oside don turn me into lion, me sep de checkam
Old girl yann me the other day se make I change my ways before I regretam
Bro how you checkam?
No be I de hustle so na for all we for tanap moh??
Or money don start get colour?
Bro money no get colour, money no get colour
Brother man of late some thing dem don de happen for my life, I no de hear my head
My life de soso waka na left left, I don taya, I no want do again
Massa ei be like se dem don spoil me for village, why pipo dem de hate,??
Even sep na punishment for my sins dem, no be so again
No be so again
I don ya bahd ei correct
I need person for hold my hand, bro pray for me
Abeg, pray for me

- Category
- Music Spoken Word Music Category S
Comments