Shatta Wale - Real Life (Official Video)

Your video will begin in 20
Skip ad (5)
directory, add your ads, ads

Thanks! Share it with your friends!

You disliked this video. Thanks for the feedback!

Added by
4 Views
REAL LIFE LYRICS

Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better Dan d money
Wha sweet mouth hurt a belly


See me I de park in my Bentley
Omo make u no de test me
up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey u get me
Ah ah ah

Me no really mind what Dey say
I deh live my life everyday
I no geti time to waste
Unless u want to put my hand on your waist

I don waka go many place
Big boy shatta wale
I no de move like that
If you de move anyhow

Real life
This one na real life tin
All the struggle wey man don see
Make u talk to me nicely when u see me

Now I’m relaxing
On the beat man freelancing
D money de for freestyling
Me ah king
Me ah dynasty

Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better Dan d money
Wha sweet mouth hurt a belly


See me I de park in my Bentley
Omo make u no de test me
up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey u get me
Ah ah ah

And I go anything wey dem say I no fit do o
Steady blowing up their mind and wi no get no pistol
And I no criticize
Me jus wanna have the time of my life
Money wey I get no be superstory

Real life
This one na real life tin
All the struggle wey man don see
Make u talk to me nicely when u see me

Now I’m relaxing
On the beat man freelancing
D money de for freestyling
Me ah king
Me ah dynasty

Pray di enemy dem a pree me
Me no fi envy nobody
Good name better Dan d money
Wha sweet mouth hurt a belly


See me I de park in my Bentley
Omo make u no de test me
up in my hood is deadly
And all my gyal dem sexy
Shey u get me
Ah ah ah
Erh ,
She my u get me aaaa







Music video by Shatta Wale performing " ". Video directed by Rich Sheff . (C) 2024. Shatta Movement Empire

For Bookings: shattamovement@yahoo.com

#ShattaWale #Konektalbum #GhanaMusic

PLEASE NOTE: Unauthorized upload of this video unto any YouTube channel is prohibited. (C) 2024. Shatta Movement Empire.

Subscribe to my YouTube Channel - http://goo.gl/OZEtak
Follow me on Twitter - http://goo.gl/e24z23
Like my Facebook Page - http://goo.gl/uLmNtg
Follow me on Instagram - http://goo.gl/zYpfJv

Channel managed by SM4LYF
Category
Music Holiday Music Category H
Tags
Ghana Music, Dancehall, Reggae

Post your comment

Comments

Be the first to comment